GIRLS IN JABU
I don come again with a fresh new, sexy and hot gist and una
know say if I no hear am, I no go talk am. The gist be say, some girls dey waka
go sleep for inside zanga, but na dem say, dem say o, I don’t know how far its true but dem talk say the thing dey
happen and una know say my ear no dey carry last. But sha o, it is very bad of
girls. Una no get shame and gus abeg, make una dey pursue them because na una
say una won marry correct girls. Anyways ladies please call your senses to
order because if no be ladies wey dey twerk naked, or na girl dey dem dey fuck
for inside new cafeteria. But I don talk my own sha o and make una remember say
na for people mouth I hear am, no be me talk am.
GIRLS IN JABU
Reviewed by Unknown
on
21:54:00
Rating:
Reviewed by Unknown
on
21:54:00
Rating:

No comments:
PLEASE DROP YOUR COMMENTS